HeadphonesListen here

SONG BACKGROUND

LYRICS

Click on a highlighted line to view an annotation! ๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡๐Ÿ‘‡
Tune into the kings of sounds and blues

Iyanu yen shock won bakan biti badboy timz
Say wetin go be go be, dem no fit hold me on G
Won le le, won le le, won le le
From Ojuelegba to Ekate oh
I show dem pepper kin to sanle
Because I know my dream, mi o kere oh
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to jah ah

Person wey no work oh
Tell me how e wan chop
Mehn I don't know know
Heavenly sound from the street
That's how we roll, yะต, ye
Emi o kere oh, ะตmi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, emi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza

So many kilokanmi
How many me I wan talk
So many friends dey envy
But me I no dey see them
As I dey guide, I dey look, I dey tan won
Anybody wa mo ma kan won oh
Emi lomo tan ni kole pagan
Now I dey do big thing, I be lion
My head strong pass coconut
Dem try, dem no reach me on God
Anything wey you wish me, me I wish you back
Omo make I focus on my grind oh

Person wey no work oh
Tell me how e wan chop
Mehn I don't know know
Heavenly sound from the street
That's how we roll, ye, ye
Emi o kere oh, emi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, mi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza

Credits

Produced by

Magicsticks

Written by

Ololade Ahmed

Release date

September 7, 2022

Missing a Song?

Can't find the lyrics you're looking for? Request any global song and we'll add it to our collection with detailed breakdowns and annotations.

Looking for more songs by Asake?

Request a New Song

Help us grow our collection by suggesting songs you'd like to see on Lyric Chief.

Request Song

We typically process requests within 1-2 weeks and will notify you when your requested song is available.

Nzaza โ€” Lyrics & Meaning by Asake | Lyric Chief | Lyric Chief