No Image
Fi Kan We Kan
HeadphonesListen here

SONG BACKGROUND

"Fi Kan We Kan" captures a resilient, no-nonsense attitude focused on loyalty, financial independence, and self-worth. BNXN and Rema emphasize a strong sense of staying true to oneself, working hard, and celebrating with those who’ve been loyal "day ones." With candid criticism of hypocrisy and a demand for respect, the song reflects Nigerian street culture’s values—authenticity, hustle, and the refusal to let negativity or obstacles stand in the way.

LYRICS

Click on a highlighted line to view an annotation! 👇👇👇
O-Obah
Wah dem a seh?
Wan le mo kun mo le
Fi'kan we'kan nkan (Ka le jo), fi'kan we'kan nkan (Fa le to)
Fi'kan we'kan nkan

Oh, as you can see, something wey no dey for me
I no fit put my mind you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C
Oh, as you can see, something wey no dey for meIf you don't say that you're for me, it's no guaranteeI no fit say you be my padi
For my money, mo le ka e mo one corner
For my balance, you no straight my guy, you too kana enter small yawa for your matter
You dey owe me, you wan dey come

Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (Why you wan dey?)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (You wan dey)
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan
Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan

Pay me my money, make I ball small
Stop all the long talk, I no dey forum
Me I wan sungbalaja with my day ones, my day onesI no fit let my enemies shame me gan
Na why me I no dey rest, I always dey work
Coward, if I say I wan lazy gan I go pick money before I pick my babe call
Because e dey stop nonsense, you dey hate on me how market?
If I fall, omo, make I bend, say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?
Stand fit before I change my color, color
I dey talk, you dey talk, shut up
Me wey be werey, I no be bolo
Shebi, you be mama Ebo? l'm fed up, uh

You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan), fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'-uh)
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Ayy, yeah), fi'kan we'kan nkan (Pay me my money, oh)
Why you wan dey fi'kan we'kan nkan? (Fi'kan we'kan nkan) Fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan)
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan), fi'kan we'kan nkan (Mm-mm)
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan), fi'kan we'kan nkan (Mm-mm)

Credits

Produced by

Blaize Beats

Written by

Daniel Benson, Divine Ikubor

Release date

October 15, 2024

Missing a Song?

Can't find the lyrics you're looking for? Request any global song and we'll add it to our collection with detailed breakdowns and annotations.

Looking for more songs by BNXN?

Request a New Song

Help us grow our collection by suggesting songs you'd like to see on Lyric Chief.

Request Song

We typically process requests within 1-2 weeks and will notify you when your requested song is available.