HeadphonesListen here

SONG BACKGROUND

"Commas" is an upbeat song about Ayra Starr's desire for success and personal journey. The lyrics are dlivered in English, Nigerian Pidgin, and Yoruba.

LYRICS

Click on a highlighted line to view an annotation! 👇👇👇
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Comma, comma, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off (Log off)
Mo wa friendly and conscious (And conscious)
I’m allergic to isokuso
I’m not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability oun gbona
Everything na connection
I’m not ready for confusion, oh

Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I’m allergic to isokuso
I’m not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I’m not ready for confusion (Confusion)

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

Credits

Produced by

Ragee, London, AOD

Written by

Michael Ovie Hunter, Nnaemeka Ikechukwu Clinton, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi

Release date

February 1, 2024

Missing a Song?

Can't find the lyrics you're looking for? Request any global song and we'll add it to our collection with detailed breakdowns and annotations.

Looking for more songs by Ayra Starr?

Request a New Song

Help us grow our collection by suggesting songs you'd like to see on Lyric Chief.

Request Song

We typically process requests within 1-2 weeks and will notify you when your requested song is available.

Commas — Lyrics & Meaning by Ayra Starr | Lyric Chief | Lyric Chief