HeadphonesListen here

SONG BACKGROUND

LYRICS

Click on a highlighted line to view an annotation! 👇👇👇
London
Another banger

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
But i get money pass your papa
But i get money pass your papa

Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey BUGA won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body and move
Soco, uh
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
E get as you go move wey I no go ‘gree

Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with allowee
Tip you off with allowee

See body oo
(see body, see body o)
Egbami oo
(Egbami, egbami o)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo
Please help me o
Me i don jam weytin pass me o
Me i don jam weytin pass me o

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
But i get money pass your papa
But i get money pass your papa

Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey BUGA won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body and move
You too dey form with this love of a thing
Baby eh, lend me lend
I get pounds for you
You wan dey do like say eh
Naira no dey end
You too dey stiff like say your waist no dey eh
E No dey bend
E No dey bend

Oya follow my command
Baby do like i do
Baby front and back
Baby boom baka boom
Baby boom baka boom

Soco, uh
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree


Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with allowee
Tip you off with allowee

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
But i get money pass your papa
But i get money pass your papa

Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey BUGA won?
Shey you be Kizz Daniel ni?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body and move

Soco, uh
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree


Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with allowee
Tip you off with allowee

Credits

Produced by

London

Written by

LONDON, Divine Ikubor

Release date

April 28, 2023

Missing a Song?

Can't find the lyrics you're looking for? Request any global song and we'll add it to our collection with detailed breakdowns and annotations.

Looking for more songs by Rema?

Request a New Song

Help us grow our collection by suggesting songs you'd like to see on Lyric Chief.

Request Song

We typically process requests within 1-2 weeks and will notify you when your requested song is available.

Charm — Lyrics & Meaning by Rema | Lyric Chief | Lyric Chief