No Image
Benin Boys
HeadphonesListen here

SONG BACKGROUND

β€œBenin Boys” is a vibrant song that pays homage to Rema and Shallipopi's shared roots in Benin, Edo State, Nigeria. The song celebrates their success, resilience, wealth, and their journeys from humble beginnings to fame. It highlights themes of pride, loyalty, and the lavish lifestyle that comes with success.

LYRICS

Click on a highlighted line to view an annotation! πŸ‘‡πŸ‘‡πŸ‘‡
They call me Shallipopi
Pluto presido
Pluto presido
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say (Another banger)

Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (Ayy)
Santa Monica touchdown, shekens (Clear road)
They dey like to dey dance the legbeegbe (Eh?)
Na we dey bully, na we dey pepper (Say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (Oh, ayy)

E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Clear road)
Na we dey pull up with convoy (Eh?)
You know the billings wey we dey chest (Okay)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Confirm)
Have you for dinner, unto the next (Confirm)

See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, nor go dey)
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, nor go dey)

Na we be the pride of Benin, Oba sef suppose give us medal oh, give medal oh
Na my Benin brothers I go call before I call olopaa oh, if anything kpa oh
Remy boy you can paste me your location (Confirm)
What is your next destination? (Say)
Should I give you my direction? (Say, say, say)
Should I give you my direction? (Say, say, say)
Touch Benin boy, you don touch the full nation (Say, say)

Touchdown Benin boys (Ki-), gen-gen-gen (Eh)
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli sapele (Way)
Santa Monica touchdown, shekens (Nor go dey)
They dey like to dey dance the legbeegbe
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get

E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Eh)
Na we dey pull up with convoy (Okay)
You know the billings wey we dey chest (Say)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Nor go dey)
Have you for dinner, unto the next (Nor go dey)

Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun
Benin boys no dey rest, oya ji ma sun (Ayy)
Say we see opportunity we no fit zuzu (Eh)
Small thing come out use am buy 4matic

Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me, ah (Confirm)
New Benz oh, incoming (Eh?)
Sexy body, tell me what time that you coming (Eh? Wahala)

See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, nor go dey)
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, nor go dey)

Yo, X
Ki-

Credits

Produced by

Rema, Producer X

Written by

Agada Prince Oyada, Rema, Shallipopi

Release date

June 20, 2024

Missing a Song?

Can't find the lyrics you're looking for? Request any global song and we'll add it to our collection with detailed breakdowns and annotations.

Looking for more songs by Rema?

Request a New Song

Help us grow our collection by suggesting songs you'd like to see on Lyric Chief.

Request Song

We typically process requests within 1-2 weeks and will notify you when your requested song is available.

Benin Boys β€” Lyrics & Meaning by Rema | Lyric Chief | Lyric Chief